Gye me tata
I took a couple things to the Lord with a heart ache
Make it faster
He alone no dey take
My matter for play
Higher we go
I no dey borrow
I follow who know road
I no dey borrow
I don turn Pablo
I follow who know road
Wo yooo
Wo yooo
Wo yooo
Wo yooo
You no fit contest this God ooo
E wooo
Wo yooo
Wo yooo
Wo yooo
All of my enemies dem fall
Wey shira me ne akonor pa
Shesh
Telling me l be a super star
I go go far
I no go fit to discuss
No go fit to discuss
Cuss
If you push it to the left
We go push it to the right
He dey wanna side
We are fine
We go be okay
We go be okay
Okay
If I no go lie we alright
Jesus go dey stand wanna side
We go be okay
We go be okay
Okay
We doing okay you know
We better than fine
We doing just fine you know
Twa me 7 on a bicycle
We do it on a different style you know
You go be my ride or die wey I no dey mind
Cos I am healed by your stripes
I took a heavenly place to confide
Under the shadow of God I abide
You no dey like am make you back off
I tell you we go stand tall
Mishira nu dier nobody go fit to come and stand top
You no dey like am make you just dey back off
Wey shira me ne akonor pa
Shesh
Telling me I'll be a super star I go go far
I no go fit to discuss
I no go fit to discuss
Cuss
If you push it to the left
We push it to the right
He dey wanna side
We are fine
We go be okay
We go be okay
Okay
If I no go lie we alright
Jesus go dey stand wanna side
We go be okay
We go be okay
Okay
If you push it to the left
We push it to the right
He dey wanna side
We are fine
We go be okay
We go be okay
Okay
If I no go lie we alright
Jesus go dey stand wanna side
We go be okay
We go be okay
Okay
Okay
Okay
Okay