This is my story, this is my song
Oh boy, this one loud o , Stan actor
Be my savior, all the day long
Oyono baddest baddest we they burst
This is my story, this is my song
Escrow
Be my saviour, all the day long
Nah, nah, not just Warri music
Nah my story, nah my song
Better pikin no be be Harry song
Hush puppy, we dey pray the money long
They don't know my story, see they only know my song
Nah my story, nah my song
Better pikin no be Harry song
Hush puppy, we dey pray make the money long
They don't know the story, see they only know the song
Life hard, its hard everywhere
You say your condition bad, men e bad everywhere
You say your story no nice, E no nice anywhere
If you hear my whole story, E no nice anywhere
Oyono baddest , Mr. Righteous
I know very well say you no like us
But nobody plan to dey scam anybody for life
Na Wetin poverty teach us
Hunger be they hammer me for one side
I go show come back the sleep outside
My papa he they very harsh
You not there knock he gate for 12 midnight
Oh my God, Jesus
See how fine girls they dodge me like bullet
We go show them no gree lodge us
Even my girl they cheat(shit) on me like toilet
And there was no money to go school JADDO na once me I go learn barber
But I thank God for my life today
For them alex nice and na them teach me Local
Small small, the money started coming
I never knew a scammer I was becoming
JADDO naso my guys dey hail me but nor
Blame me blame the poor papa wen born me
Wait, Jaddo why you they talk like that
Bruh, why I no go talk like that
Where you? Look up, ehm
I like make my level, high like that
See you, small boy wen never see life
I like am pass old man wen no dey see money
See, you never see anything for life
But at least, bruh, me I don see money
Jaddo good name is better than riches
I say, is that so
Give obasanjo my good name
Then make I collect all his riches
Life hard, so many difficulties
Nah lack of money, nah make boys they go cut this
For their body, when dem no suppose cut
Forget thief, nah police they rob us
Money na language, yo
When money they talk
If you are broke, you no go understand one thing
I mean poor man, no go fit hear one thing
When I beg them, they say they no get
So no vex,if I tell you say, me too I no get
Cause for Naija , nobody agree, say he get
Say no to begging, hustle make you get
And man, this life is a risk
Don't forget, say you are on your own o
They no burn me with silver spoon
JADDO , nah only me buy my own
Being broke taught me a lesson
Oga, f*ck your code of dressing
The only code I wanna see now na MTCN
Because that one na blessing
Life, you get many things to offer
If you get sense, say you no suppose suffer
The way I murder rappers, he come be like them, be orphans
Oh no, he come be like them be orphans
I know I'm not your best rapper
But my fans they call me their best rapper
And I hope you get the message
I passed through a lot of mess to pass you this message
Oh boy, na my story , na my song
I no write am na
Na me know Wetin I sing, better pikin
But I no be harry song
Not just warri music
Not just warri music