Bad man bad man
You know what
Me I gat to blow now
Man gats to make money
Me I want to blow now
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me gats to make m
Me i gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Listen
Me gat to make money
Everyday I dey pray make bar fall in
People dy Hala me
Jide when you go blow
Me i dy tell dem Just wait me in sef no know
Wonsope miole flow
Wonsope I no good
Wonsope medicine laran e KO ka
Who send u
Won tun so this boy no fit make 1 hit
But I still dey here
Dy pack full heat
I be baller
I dey rap pass you
Andre schuler
Dem wan mark my face
But me o kola
Dem say I too dey
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me gats to make m
Me i gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Listen
If you no get money
All these babes sef no go call you honey
If you no get money
All these little girls won't be wrapped around you like a mummy
Mon tuto Lori mic
So I fit make m
Mon tuto Lori mic
So I can prosper
Mon tuto Lori mic
Bi warapa ti o ja
Omo ghetto
Mo feran Oja
Mon tuto lori mic
Even Jackson dy wipe face
Phenomenonal
Awon temi damo
Eyes low
Igo loju Omo daran
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me gats to make m
Me i gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Wanna pull in a roll royce
Everyone know say this no b chiase
Wanna pull up in a phantom
Make I know say the feeling nice
Awon temi wole
Awon ti e jade
Oya e gboriwole
Awon temi wole
Awon ti e jade
Oya e gboriwole
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money
Me gats to make m
Me i gat to make money
Me I gat to blow now
Me I gat to make money