Back to Top

Truth &Dare Video (MV)




Performed By: Star Mighty
Length: 2:07
Written by: Tajudeen Oluwasegun




Star Mighty - Truth &Dare Lyrics




Oh my babe eeey
Yeah
They call me Star Mighty
Oh my babe eeey

Anytime i try to think
I no dey think straight
You Dey bust my head
Anytime wey I Dey feel cold
I go surely warm if you touch my chest
I enjoy the love you give me
But the one I gave you komanibaje
Komanibaje ooo

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Anywhere you go I go follow
Your love kill me like shayo
My babe na my na my shadow
If I dey happy sho ma wajo oo

Your love Dey kill me
If you broke matewo
I'll hold you never let you go
Call brother I'll call you sister
For your matter I'll turn story tell

I love your life style
For your backside
E Dey make me ruin down
Oh my baby
Baby baby
Kilofisemi
Eh babe

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

(Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh my babe eeey
Yeah
They call me Star Mighty
Oh my babe eeey

Anytime i try to think
I no dey think straight
You Dey bust my head
Anytime wey I Dey feel cold
I go surely warm if you touch my chest
I enjoy the love you give me
But the one I gave you komanibaje
Komanibaje ooo

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Anywhere you go I go follow
Your love kill me like shayo
My babe na my na my shadow
If I dey happy sho ma wajo oo

Your love Dey kill me
If you broke matewo
I'll hold you never let you go
Call brother I'll call you sister
For your matter I'll turn story tell

I love your life style
For your backside
E Dey make me ruin down
Oh my baby
Baby baby
Kilofisemi
Eh babe

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

(Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen

Konibaje eee
Mio seh truth or dare
Na my babe make u leave her there
Oga stop that mio ni gbayen)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tajudeen Oluwasegun
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Star Mighty

Tags:
No tags yet