Back to Top

Testimony [Remix] Video (MV)






Tosin Bee - Testimony [Remix] Lyrics




[ Featuring Prinx Emmanuel ]

Lord you're my testimony

Yes you make my life better

Where I for dey today o

If you no dey by my side

The enemy won peme my life o

Evil power show dem face

But by the grace of Jesus the almighty

Every knee Must bow

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Titi lailai

Baba you do good oh

Baba E she

When I think of your goodness and mercy

All of the love wey you show me

Me I no fit understand

How you put me for the plan

Everyday I dey dance

And the people no fit understand

I say nobody can stop my praise

Nobody can stop me from sharing my testimony

Na baba wey dey shine my face

Me I cannot keep quiet

I go come with my guys

We go shout

Because the goodness of God in my life

E dey show

Tosinbee, let's go

Bridge: Ma polongo

Ma pariwo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Lord you're my testimony

Yes you make my life better

Where I for dey today o

If you no dey by my side

The enemy won peme my life o

Evil power show dem face

But by the grace of Jesus the almighty

Every knee Must bow

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Ma polongo re titi lai

Titi lailai

Baba you do good oh

Baba E she

When I think of your goodness and mercy

All of the love wey you show me

Me I no fit understand

How you put me for the plan

Everyday I dey dance

And the people no fit understand

I say nobody can stop my praise

Nobody can stop me from sharing my testimony

Na baba wey dey shine my face

Me I cannot keep quiet

I go come with my guys

We go shout

Because the goodness of God in my life

E dey show

Tosinbee, let's go

Bridge: Ma polongo

Ma pariwo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adejumobi Oluwatosin Akin, Akapo Oluwadara (Daramagic
Copyright: Lyrics © EVENT MANAGEMENT INTERNATIONAL LTD

Back to: Tosin Bee

Tags:
No tags yet