When I been start I dey lowkey
As I dey grow I dey lucky
Things don dey change and I'm not against
Na man propose but na God dispose
I thank my God for the life I live
You should your thank God for the life you live
The blessings you see na one by one
I tell you chale na turn by turn
Me I just dey move and I dey on my lane
Feeling so lonely like I be Omah lay
Rather be this way than to stay with fakes
Flaunting my Gucci and I'm leaving the snakes
Giving them space while I fly on my ship
Dem be wolves but they dress like sheeps
Looking at them as them looking at me
But dem no fi talk cos the matter plenty
E plenty gan gan
O heavy gan gan
Big ups my bruh bruh
Wey don dey soco
Life na big bum bum
E dey still torture
The strong over come
The strong go pack all
E plenty gan gan
O heavy gan gan
Big ups my bruh bruh
Wey don dey soco
Dem no dey pompous
The ones wey comport
When money comot
Dem no dey contour
So many guys soji aje
When the money coming their way
Dem no dey change their face
While many guys cunny aje
When the money coming their way
Dem go change their face
Me I wanna tell you all of my plans
But I no know wetin you carry for mind
Are you my guy, are you a rival
If you get chance will you put me for ground?
I for like know wetin dey your mind
But I no get power to dey read your mind
You say you be my guy shoti bamidele ri
Abi you go like make I stop to kukere
Kukere like I sing azonto
Azonto wey dem dance for ghetto
For ghetto shey you grow for ghetto
Help ghetto make you no forget o
Bebeto better help the ghetto
Give back o life bukwa once o
Na once o make you no go remorse
Help the poor you go get your reward
E plenty gan gan
O heavy gan gan
Big ups my bruh bruh
Wey don dey soco
Life na big bum bum
E dey still torture
The strong over come
The strong go pack all