Back to Top

100hurrikane - Efe Lyrics



100hurrikane - Efe Lyrics
Official




Id Clef on the beat
Nothing dey surprise me anymore
Many many things my eyes don see
Nothing dey surprise me anymore
Many many things e my ear don hear oh
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
I get one story for you base on a true life
About my padi efe and it's two wives
He say he wan travel yankee
To get a job make many cash on a greener pasture
Second wife be nor wan agree
But he has to man up all for a better future
So he borrow money from lapo
Just to make sure say family nor go lack o
He give them two money make dem start business
Nor be wetin person tell me
Na wetin my eye witness
Second wife turn fashion designer
First wife lavish all her money on designers
Second wife she go fast and pray
She go call am everyday
To check if he's okay
First wife don Dey follow gigolo
Wetin shock me pass
Na when she knack he cousin bro
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
Nine months later first wife don born boy
To convince efe she had to bribe her doctor
Out of excitement he buy her apartment
Second wife dem start to dey torture
Efe don make cash he don come back
First wife tell second make she park
So I tell efe make he go for dna
Coz this wrestling pass the one of tna
Now fowl yanch open as breeze don blow
The pikin when he train nor be him get am
First wife and efe don get hiv
Next thing when we see na second marriage iv
Aye ti baje ooo
This story nor go be your portion
Oloun maje ooo
Nothing musa nor go see for gate
You wan Dey cry when the head is off already too late
Nothing dey surprise me anymore
Many many things my eyes don see
Nothing dey surprise me anymore
Many many things e my ear don hear oh
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
Peace to the land
100hurrikane lo soro
You rrrrrroger dat
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Id Clef on the beat
Nothing dey surprise me anymore
Many many things my eyes don see
Nothing dey surprise me anymore
Many many things e my ear don hear oh
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
I get one story for you base on a true life
About my padi efe and it's two wives
He say he wan travel yankee
To get a job make many cash on a greener pasture
Second wife be nor wan agree
But he has to man up all for a better future
So he borrow money from lapo
Just to make sure say family nor go lack o
He give them two money make dem start business
Nor be wetin person tell me
Na wetin my eye witness
Second wife turn fashion designer
First wife lavish all her money on designers
Second wife she go fast and pray
She go call am everyday
To check if he's okay
First wife don Dey follow gigolo
Wetin shock me pass
Na when she knack he cousin bro
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
Nine months later first wife don born boy
To convince efe she had to bribe her doctor
Out of excitement he buy her apartment
Second wife dem start to dey torture
Efe don make cash he don come back
First wife tell second make she park
So I tell efe make he go for dna
Coz this wrestling pass the one of tna
Now fowl yanch open as breeze don blow
The pikin when he train nor be him get am
First wife and efe don get hiv
Next thing when we see na second marriage iv
Aye ti baje ooo
This story nor go be your portion
Oloun maje ooo
Nothing musa nor go see for gate
You wan Dey cry when the head is off already too late
Nothing dey surprise me anymore
Many many things my eyes don see
Nothing dey surprise me anymore
Many many things e my ear don hear oh
I see my kele for front of your motor
Kole jor mi loju
Pastor dey bang he member wife
Kole jor mi loju
Your bestie go poison your five alive
Kole jor mi loju
Police go kpai you for 5k bribe
Peace to the land
100hurrikane lo soro
You rrrrrroger dat
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Ajari
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 100hurrikane



100hurrikane - Efe Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: 100hurrikane
Language: English
Length: 2:56
Written by: Emmanuel Ajari

Tags:
No tags yet