Back to Top

12Boy - Set Up (feat. Yorme) Lyrics



12Boy - Set Up (feat. Yorme) Lyrics
Official




12BOY
Don't know who I go tell
Have been fighting
All i'm going through
Only me go run my race
Cuz no man being go
Judge my book
Mama praying for me
Eyes don see many things
I bomb many link
I no see money
People look down on me
I come be like shii
Mama praying for me
Eyes don see many things
I bomb many link
I no see money
People look down on me
I come be like shii
Boy i'm going insane
Show real love no show fake
Big dreams i Dey chase
Wetin man go gain
If my client e no pay
My bruh e Dey pain
Won ni mon shako
Awa making money
Dem dey para Pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Won ní mon shako
Awa making money
Dem dey para Pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Hmm bad energy this year achieving
You no dey support me brother na
Blocking
Omo mo n korin
I no want dulling
Time don deh go oh lord i'm aging
Dem go say na set up
If i no work shey i go chop
Buh we still dey spread love
Been through long journeys
K'ota ma yomi
Dem go soon hear wassup
Ahh ah me no gree
Say me must to trend
I must to shine
When my blessings come
Omo me no go die
Ehn for my life
Me no go die young
In the beginning i don know my God
Oni kin ma lo kosí ewu lona
Imole atan
Haven go rejoice when dem sing along
All my struggles e go pay me one day
Me no deh wish you bad
I focus on my own pace
Mama ni kin wale
And i gats to survive
Expecting unborn baby
Damn e too pain my heart
Won ni mon shako
Awa making money
Dem dey para pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Won ní mon shako
Awa making money
Dem dey para pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

12BOY
Don't know who I go tell
Have been fighting
All i'm going through
Only me go run my race
Cuz no man being go
Judge my book
Mama praying for me
Eyes don see many things
I bomb many link
I no see money
People look down on me
I come be like shii
Mama praying for me
Eyes don see many things
I bomb many link
I no see money
People look down on me
I come be like shii
Boy i'm going insane
Show real love no show fake
Big dreams i Dey chase
Wetin man go gain
If my client e no pay
My bruh e Dey pain
Won ni mon shako
Awa making money
Dem dey para Pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Won ní mon shako
Awa making money
Dem dey para Pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Hmm bad energy this year achieving
You no dey support me brother na
Blocking
Omo mo n korin
I no want dulling
Time don deh go oh lord i'm aging
Dem go say na set up
If i no work shey i go chop
Buh we still dey spread love
Been through long journeys
K'ota ma yomi
Dem go soon hear wassup
Ahh ah me no gree
Say me must to trend
I must to shine
When my blessings come
Omo me no go die
Ehn for my life
Me no go die young
In the beginning i don know my God
Oni kin ma lo kosí ewu lona
Imole atan
Haven go rejoice when dem sing along
All my struggles e go pay me one day
Me no deh wish you bad
I focus on my own pace
Mama ni kin wale
And i gats to survive
Expecting unborn baby
Damn e too pain my heart
Won ni mon shako
Awa making money
Dem dey para pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
Won ní mon shako
Awa making money
Dem dey para pe mo Jelo
And if anybody gree for anybody
You go say na set up
You go say na Set up
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bolarinwa Anuoluwapo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 12Boy



12Boy - Set Up (feat. Yorme) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: 12Boy
Language: English
Length: 3:15
Written by: Bolarinwa Anuoluwapo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet