MONEYTIZE
Dem go dey push you to The wall
Push you to the wall if u No waka for yourself
Come dey look like 99
Without ee dem bubbles
Lack and whiteeee now
So if u sign me does that Mean
I can't wear another in Public
OMG
Bounce am bounce am
Shey your daddy is a Bouncer
Tell am the mata
LTKN na the mata
Let them know now
As e Dey go .
Too many shows many Paparazzi now
Many of fours wey I don Give, forgive
She had the 3, 13 other Baby's at the backside .
They show you what you Want to see
They tell you what you Want to hear
All of the tears I shed for Night
I monetize e hamm asap
I don blocking in the Loving
The couple affection
E joining O wording
U better be rolling
Cus this one e enter
They show you what you want to see
They tell you what you want to hear
All of the tears I shed for Night
I monetize e hamm asap
I don blocking in the Loving
The couple affection
E joining O wording
U better be rolling
Cus this one e enter
Only time dey work hand In hand
Is when it comes in Hating u ,
Now I'm standing on Busy Iness
All u saying Is
I'm dropping
A wackeee song .
See this at the top
One day now
Abi someday kimpe sef .
Internet sensation
Steady for your radios And your speakers now ,
All this your many Training
Na for wetin oo
For person wey go tell You say
You didn't do nothing .
Na we dey beat all the Combination
Of jason na we start am
Wesley na we snipe am o (Wesleysnipes)
She had the 3, 13 other Baby's at the backside .
They show you what you want to see
They tell you what you want to hear
All of the tears I shed for Night
I monetize e hamm asap
I don blocking in the Loving
The couple affection
E joining O wording
U better be rolling
Cus this one e enter
She had the 3, 13 other Baby's at the backside .
They show you what you want to see
They tell you what you want to hear
All of the tears I shed for Night
I monetize e hamm asap
I don blocking in the Loving
The couple affection
E joining O wording
U better be rolling
Cus this one e enter
Dem go dey push you to the wall
Push you to the wall if u No waka for yourself