Back to Top

2Blark - Cool Down (feat. Dunayo) Lyrics

2Blark - Cool Down (feat. Dunayo) Lyrics

Her body temperature's rising
Her adrenaline is spiking oh
200 % (percent)

I say make I cool down your body girl
Gimme permission to be your body guard
Cool down your body girl
Say mi I no fit cool down cause your body bad
Temperature dey rise, I wanna hold you tight
Cool down your body girl

Say early momo wey mi I wake,
You gimme breakfast in bed
Your hourglass waist dey gimme brain reset oh no
Awelewa my baby come close
I can't get enough of your love dose
She no fit settle for less so I gotta show more than enough love
So call me whenever, I'll pull up
I'm trying to be honest, I've never felt this different o
She hot and spicy pepermento

Haier Thermocool down your body girl
Cool down your body girl
Cool down your body girl
Make I Haier Thermocool down cause your body bad(hmm hmm)
Cool down cause your body bad
Cool down cause your body bad

Dem other omoge wey me get, they loving me for interest
She gimme respect, loyalty hundred percent oh no
Awelewa my baby come close
I can't get enough of your love dose
She show me heaven on earth
She tell me baby break my back bone
I putti silence for my iPhone
Round seven commot bonnet
I shower bless her with my lactose
She f*cking sexy in that pantyhose

You carry body ahn ahn
I no fit comot mind
You f*ck up my mental
You carry body ahn ahn
I no fit comot mind
Come gimme something ahn ahn
Dunayo
Olólùfé jor máìlo(máìlo)
Ìfé yìí ga nmo se takú bi mótò
Bín r'épo mi ò ní le lo
If only you could feel the way I feel
I fit to wash your undies just to show you that I'm real(on god)
Sé b'ìgbín bá fà ìkaraun ma tèle
Without you, I swear, there's no moving on
Shey you know say body no be firewood, òrékeléwà jé'álo
My body no fit taya
For this your body mata
You know I love you scatter
And I dey knack the ting dada
Only you fit do me dada
My body no fit taya
For this your body mata
You, you know I love you scatter

Haier Thermocool down your body girl
Cool down your body girl
Cool down your body girl
Make I Haier Thermocool down cause your body bad

Oh no
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: David Ajisegiri, Michael Adenegan
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 2Blark

2Blark - Cool Down (feat. Dunayo) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 2Blark
Language: English
Length: 3:09
Written by: David Ajisegiri, Michael Adenegan

Tags:
No tags yet