Uhh yeah
Uhh yeah
Danny Shmurda
3ric Roy
I'm married to this grind
Na money Dey my mind
And as you see me so
I no getti backup
Ah
Na my blood and
My sweat I rely on
For this jungle na me be the lion
Ahn ahn ahnnn
My eyes don see 99
So why I go fear 100
My eyes don see 99
So why I go fear 100
All glory to God
All glory to God
I no too talk
I no to Dey talk
Ohana ah ahnnn
Ohana ah ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
Ohana ah ahnnn
Ohana ah ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
Everyday on the road man the find watin man go chop
You know say my mama de house She get to chop
People wey no Sabi anything na them the like to talk
Me as I the so my brother am Heading to the top
Nothing them won talk wey go Make me fall
I stand on God
My money go come and my Money Omo e go opor Gon
My self one day I go drive this g wangon
Me self go get the Rolls-Royce
Ah ah ah
Ohana ah ahnnn
Ohana ah ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
Ohana ah ahnnn
Ohana ah ahnn
This is for my familiar ahn ahnn
This is for my familiar ahn ahnn