Back to Top

6roady - Revise Lyrics

6roady - Revise Lyrics
Official

I hold that shawty on the waist line
When I'm on the microphone I no dey waste time
Lil mama call me on my face time
Anytime we link she know that be a great time
Bright
Bright light
Sunshine
Dem go dae blind
Grind hard Long time
To make it right
Come rain come shine
E no be chaise
So Don't play don't try
So tell me Wetin I do
I chop revising over you
I don device something new
Say this type of gbedu Na him
Dey burst person cruise
This no be nothing new
Many don try only few
No fit turn whine into juice
Young Nigga tell who you wan come dey fool
Ah ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Ah ahh ahn ah ah ha
Ah ahn ah ahh ah ha ha
Ahh ah ahn ah ha ha
Too many people wey I know wey dey pretend
I get so many keles when dey pull up for my ends
Nobody outchere ever ever go fit understand
One day I go dey roll the money in the rubber band
Put am for my hand
Nobody here to comprehend
Dem no see the plan
So I said
So tell me Wetin I do
I chop revising over you
I don device something new
Say this type of gbedu
Na him dey burst person cruise

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Dorgu Adriel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 6roady

6roady - Revise Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 6roady
Language: English
Length: 2:15
Written by: Dorgu Adriel

Tags:
No tags yet