Back to Top

9plus - Dem know (feat. Clarence) Lyrics

9plus - Dem know (feat. Clarence) Lyrics
Official

Any one wey no make sense fall am out
See my guys no dey fear face
Dem get craze
Mess with me you you don catch case
Update
We get grace
Holy kpoli molly you don burst brain
From mararaba to sanko
Every time I pull up all the girls dem wan know
Dem love me everywhere I go sing with me that why
All of my guys them know
See
Anytime when I pull up the gyal dem know oO
The gyal dem know oO
Dem dey catch cold
See when them see me
Dem dey believe say money don show
Money don show oO
Oo oO
All of my guys them know
See
Anytime when I pull up the gyal em know oO
The gyal dem know oO
Dem dey catch cold
See when them see me
Dem dey believe say money don show
Money don show oO
Oo oO
Gyal I want you to know on a serious note
The gbedu never sweet cos we never show
Say
Baby girl make you check check check
I go blockie your bank
Make you check check check
All my girls no dey wear pant
Dem be like spare part
Kpekus tight and I can't shout
Omo before me knack
Me I drink small stout
3 rounds then I give her knock out
Systematically I dey give dem the banger
Sophisticated Badman i can't shout
Driving a Range Rover bumper to bumper
Shooting your shot she say straight back to sender
All of my guys no dey fear face
F*ck with we you go hear craze
You wan gbase
We get craze
Holly wolly wo
You go wan craze

Every time when I pull up the gyal dem know oO
Dem know oO
All of my guys dem know
See
Every time when i pull up the gyal dem know Oo oO
Badman nawti ajeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Any one wey no make sense fall am out
See my guys no dey fear face
Dem get craze
Mess with me you you don catch case
Update
We get grace
Holy kpoli molly you don burst brain
From mararaba to sanko
Every time I pull up all the girls dem wan know
Dem love me everywhere I go sing with me that why
All of my guys them know
See
Anytime when I pull up the gyal dem know oO
The gyal dem know oO
Dem dey catch cold
See when them see me
Dem dey believe say money don show
Money don show oO
Oo oO
All of my guys them know
See
Anytime when I pull up the gyal em know oO
The gyal dem know oO
Dem dey catch cold
See when them see me
Dem dey believe say money don show
Money don show oO
Oo oO
Gyal I want you to know on a serious note
The gbedu never sweet cos we never show
Say
Baby girl make you check check check
I go blockie your bank
Make you check check check
All my girls no dey wear pant
Dem be like spare part
Kpekus tight and I can't shout
Omo before me knack
Me I drink small stout
3 rounds then I give her knock out
Systematically I dey give dem the banger
Sophisticated Badman i can't shout
Driving a Range Rover bumper to bumper
Shooting your shot she say straight back to sender
All of my guys no dey fear face
F*ck with we you go hear craze
You wan gbase
We get craze
Holly wolly wo
You go wan craze
All of my guys them know
See
Anytime when I pull up the gyal dem know oO
The gyal dem know oO
Dem dey catch cold
See when them see me
Dem dey believe say money don show
Money don show oO
Oo oO
All of my guys them know
See
Every time when I pull up the gyal dem know oO
Dem know oO
All of my guys dem know
See
Every time when i pull up the gyal dem know Oo oO
Badman nawti ajeh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ilyasu Suleiman, Clarence Agbo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 9plus

9plus - Dem know (feat. Clarence) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 9plus
Language: English
Length: 2:37
Written by: Ilyasu Suleiman, Clarence Agbo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet