Holy Ghost nah your power I require
Step by steps jejely me I Dey climb the ladder
No fit stop when me I Dey para
2025 you go see Sey I go Dey on fire
I wanna motize o ,anything I'm saying like BADDOO
Dem say I bad o , me anogo rest till I cast oo
Sweet melodies all the girls phor for me
Tan ba jimi loju orun OmO oro ma korin
Tinba koja awon temi tin fa'sho mih
Oluwalosheyi kode si elomi