Back to Top

Believe Video (MV)




Performed By: Accolade TMP
Language: English
Length: 2:50
Written by: Sulaimon Akorede
[Correct Info]



Accolade TMP - Believe Lyrics




So they call me lion
Hmm hmm

Eh yo double beat!

I no Dey get shoe wey I Dey wear Dey go show
Every time nahim I Dey borrow
Afun lonje sheybi oye koyo
Ah nobody know wetin the boy Dey face on low
Sometimes I feels like I smoke colos
Thinking people don't love me no more

Sometimes I feels like my dreams don come true
Some them go say look at you
Life na 1 no part 2
Ah
I go soon make am aje koni peju
Iyen gan gan malo sure ju
Make my helpers no go fumble

But tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me o
But I use my remedy
To kill my agony

Tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me
But I use my remedy
To kill my agony

Elenu shoshohso
Make them no do me popopo
Oun toju tiri kole so
Ah eh eh
Elenu shoshohso
Make them no do me popopo
Oun toju tiri kole eh eh eh eh ehhh

Won ni ki lon wa kiri
When I Dey sing everywhere for lasgidi
Soft laye omo kogbagidi
Hustle real brother no be ABD
Hmm
Na why me i no care
Even if I no get label
Jah cover me with 11 angels
Places wey I wan reach moma debe

But tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me o
But I use my remedy
To kill my agony

Tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me
But I use my remedy
To kill my agony


Salary
He no fit sponsor me o

Lion
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

So they call me lion
Hmm hmm

Eh yo double beat!

I no Dey get shoe wey I Dey wear Dey go show
Every time nahim I Dey borrow
Afun lonje sheybi oye koyo
Ah nobody know wetin the boy Dey face on low
Sometimes I feels like I smoke colos
Thinking people don't love me no more

Sometimes I feels like my dreams don come true
Some them go say look at you
Life na 1 no part 2
Ah
I go soon make am aje koni peju
Iyen gan gan malo sure ju
Make my helpers no go fumble

But tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me o
But I use my remedy
To kill my agony

Tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me
But I use my remedy
To kill my agony

Elenu shoshohso
Make them no do me popopo
Oun toju tiri kole so
Ah eh eh
Elenu shoshohso
Make them no do me popopo
Oun toju tiri kole eh eh eh eh ehhh

Won ni ki lon wa kiri
When I Dey sing everywhere for lasgidi
Soft laye omo kogbagidi
Hustle real brother no be ABD
Hmm
Na why me i no care
Even if I no get label
Jah cover me with 11 angels
Places wey I wan reach moma debe

But tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me o
But I use my remedy
To kill my agony

Tomorrow gat me normally
Keep stepping gradually
Till I reach cavalry..
My papa no get salary
He no fit sponsor me
But I use my remedy
To kill my agony


Salary
He no fit sponsor me o

Lion
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Sulaimon Akorede
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Accolade TMP

Tags:
No tags yet