Back to Top

Ace DND - Naija Matter (feat. Hunt) Lyrics



Ace DND - Naija Matter (feat. Hunt) Lyrics




This country matter don tire me
Everything don be like whining
Shey na crime to be citizen
Weytin man go do na to reason ni

We no dey fear to do ritual
But Baba lawo don dey snapchat
Our pastor just buy maybach
Awa nigga still dey para huh

Para para
Everything don jagajaga
Democracy na kama kama
Youth leaders scama scama

Our government na yanmayama
Father Jesus comer comer
We citizens don taya taya
Taya taya o ah

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me
E don taya me

E don taya me
Shey e no taya you

E don taya me
E don ta
E don ta
E don ta

All the boys steady bombing
All the girls steady hookup
Where the future wey dem promise us
Weytin be the plan na to japa
E don ta Alanta
The matter don cast
Naija no fit calm down
Nigga no go far
Make you puff puff pass
Puff puff pass
Emefele go Dey explain
He go explain tire
Bala blue bulaba
Sheyan barabbas
The country go far
Shetinba lori lamba
Las las Las las
Everybody go ja ja

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me
E don taya me

E don taya me
Shey e no taya you

E don taya me
E don ta
E don ta
E don ta
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




This country matter don tire me
Everything don be like whining
Shey na crime to be citizen
Weytin man go do na to reason ni

We no dey fear to do ritual
But Baba lawo don dey snapchat
Our pastor just buy maybach
Awa nigga still dey para huh

Para para
Everything don jagajaga
Democracy na kama kama
Youth leaders scama scama

Our government na yanmayama
Father Jesus comer comer
We citizens don taya taya
Taya taya o ah

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me
E don taya me

E don taya me
Shey e no taya you

E don taya me
E don ta
E don ta
E don ta

All the boys steady bombing
All the girls steady hookup
Where the future wey dem promise us
Weytin be the plan na to japa
E don ta Alanta
The matter don cast
Naija no fit calm down
Nigga no go far
Make you puff puff pass
Puff puff pass
Emefele go Dey explain
He go explain tire
Bala blue bulaba
Sheyan barabbas
The country go far
Shetinba lori lamba
Las las Las las
Everybody go ja ja

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

Everywhere don jagajaga
Everything don wuruwuru
Everywhere don scatter scatter
Awa niggas don dey para para

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me

E don taya me
E don taya me
E don taya me

E don taya me
Shey e no taya you

E don taya me
E don ta
E don ta
E don ta
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Borokinni Stephen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ace DND



Ace DND - Naija Matter (feat. Hunt) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ace DND
Language: English
Length: 2:57
Written by: Borokinni Stephen

Tags:
No tags yet