Chineke gbaghara nwam nmehie ya, lekwasim ya anya, gọziem ya,
Chineke, ka ọ gara nke-ọma, ihe ọjọ ọ bula agaghi-ahu ya,
ọ gādi ndu inata ebube ya, n'aha di ike nke Jisus Kraist Onye Nazaret.
Isa ah even when people them he live in grace
Meditating no be sit and think
If you they laugh still they bind and cast
For my village (Isunjaba )
Them fit envy you still day castigate you (Duraku)
No too much talk believe in your God
Say one day he go sure for you
Calculator no get compass
For the life we pray for long life
If you ask we get short time
People way day no day see light
See the way you wonder
Every day I ask
But still yet no answers
See the way the people don't try
Every day I pray for long life
See the way the people day cry
Even though the people day laugh
See the way you wonder
Every day I ask
But still yet no answers
Even when you pray
Even when people them are call you names
Me I day my lane me no reason am
Everyday gathering day bring joy
For where I come from they give me hope
I see the way people living life
Even though people them keeping lies
Even though they lie
Isa ah even when people them he live in grace
Meditating no be sit and think
If you they laugh still they bind and cast
For my village (Isunjaba)
Them fit envy you still day castigate you (Duraku)
No too much talk believe in your God
Say one day he go sure for you
Calculator no get compass
For the life we pray for long life
If you ask we get short time
People way day no day see light
See the way you wonder
Every day I ask
But still yet no answers (but still yet no answers)
See the way the people don't try
Every day I pray for long life
See the way the people day cry
Even though the people day laugh
See the way you wonder
Every day I ask
But still yet no answers