Di baddie she ahh badder than
She brings confusion to mandem all the time
She got a big bumpa from Africa
Omoge mek we congo Aso
A no go play u do Ronaldo
Girl I've been better than (better than)
Better than any man across di world
So gyali say u fit gimme sum luv
A fitty be the man to consider if u want a
Serious man omalicha ahh
Me a fit go down low
But me go fitty go dat slow
For dis kind luv baby mek you gimme
Sum of your luv bebe ahhh
I be bad and I know
But let me show you what I fit do
For dis kind luv baby ahhhh
Me a fit go down low
But me go fitty go dat slow
For dis kind luv baby mek yu gimme
Sum of your luv bebe ahhh
I be bad and I know
But mek I show you what I fit do
For dis kind luv baby ahhhh
Me I wanna give u sum tin cool Abena
Dis Night you'll be my diva (ahhh)
All of dem man dey want tek you too
But tonight you go dey wit me (ahhh)
If I say a dey craze for ya body, Abena a no
Dey lie (lie no, no, no)
Coz ya Body dey gimme the sum tin wey
Ginger my body
Am giving you my heart
Am giving you di luv
Di luv you've been expecting girl
I know you want it all
Te ofrezco mi amor
Mi amor mi corazón
Es todo lo que tengo yo
So keep it on the low
Am giving you my heart (my heart)
Am giving you di luv (di luv)
Di luv you've been expecting girl (tin girl)
I know you want it all ( it all)
Te ofrezco mi amor
Mi amor mi corazón
Es todo lo que tengo yo
So keep it on the low