Wetin no dey today
Fit dey tomorrow
Allow me enjoy today
Leave sorrow
Who sabi road o na him I follow
Say e clear today na God o
I go still gats put in the work o
Make owu no go blow me o
I go do my best
Leave the rest
For who send me o
Eli Jah Jah
Send me a Comforter
Eli Jah Jah
Send me a comforter
Me I Don try try
Send me my own helpers
Eli Jah Jah
Send me a comforter
Iyeee
Iyoo
My time Don come
Say my time Don Come
Iyeee
Iyoo
Say my time Don come
Say my time Don Come
Make them give me chance make I shine
Like the first sun in paradise
Everybody can tell it's my time
For destinies connected to me
I have to rise
Sooner than later
Gonna stack this paper
Now on my M's level
Upgrading asap
To the B levels
Ofcourse I'm A
Aiming for T levels
Iyeee
Iyoo
My time Don come
Say my time Don Come
Iyeee
Iyoo
Say my time Don come
Say my time Don Come
Eli Jah Jah
Send me a Comforter
Eli Jah Jah
Send me a comforter
Me I Don try try
Send me my own helpers
Eli Jah Jah
Send me a comforter
Iyeee
Iyoo
My time Don come
Say my time Don Come
Iyeee
Iyoo
Say time Don come
Say my time Don Come