Igbati ko owo epo
Mo lanu, mo korin
Opor ojo loti ro, ti ile ti fi mu
Baba lo ba mi se, mama fi re mi se apkinle
I grind every on my knees and pray
Baba lo ba mi se, ko de kin fi mi sere
Ti ba lowo komi bi se ma na ooo
Mo ti lo la ko mi bi se ma na ooo
Tori nkan ti aye ba so e da, lo ma fi bu e bodola
Aye eeeee yaaaa
Aye aye aye aye ooo, aye eeeee yaaaa
Na wetin dem turn you to
Na wetin them go take make mockery of you
Aye aye aye aye ooo, aye eeeee yaaaa
Na wetin dem turn you to
Na wetin them go take make mockery of you
Aye aye aye aye ooo, aye eeeee yaaaa
Dem go sit down for one corner, they view you inside camera
Aye toto akamara
Dem go follow you chop, them go wish make you fall
Aye toto akamara
Ologbon mo eni to gbon, sheybi mo ti mo o
Eyan to je pe ogbon agbonju, eyan Salajo
Givers don dey lack, beggers don dey get
Before dem use me, omo I use my head
Emi Ajalitonn, omo reality
Omo won le mi ti,won ba mi ti
This kind life, omo na vanity
I spend money wise frugality
Aye aye aye aye ooo,Aye eeeee yaaaa
Na wetin dem turn you to
Na wetin them go take make mockery of you
Aye aye aye aye ooo, aye eeeee yaaaa
Na wetin dem turn you to
Na wetin them go take make mockery of you
Aye aye aye aye ooo, aye eeeee yaaaa