Back to Top

More Raba Video (MV)

Performed By: Ajuwire
Length: 3:57
Written by: Ajala Olawalker

Ajuwire - More Raba Lyrics

(ITG on the beat)
Baller * Walker

More bottles, more bottles
For the Niggas wey Dey pop bottles, pop bottles
More Dollars, more dollars
For my guys wey Dey find dollar, pack dollar
One corner, one corner
For the girls wey want corner, like Tola
More raba, more Raba
For my guys wey Dey find Raba, find Raba

Oh my lord
You know say na this money dey ginger ilebu
Oh my lord
I know say na this money fit ginger dem chele.. i say i say

For this street owo ni mo wawa o
Ailowo lowo lomu mi jaa
Baba loke iwo ni mo saba
Oun oju ri enu kole so
But I won't stop till I'm ontop
If no be money talk oya gbenu soun
Now we ontop and we no go fall o
If no be money talk oya gbenu soun
Ayee o, Aye o pe meji
Iwo nikan laye re
Ko jaye ori e
Ko to gbe omo meji
Ko shaye fun mama re

Pere to gbo pe molowo
Shawty wanna be my ololo
Pere to gbo pe molowo
The boyz wanna sip my ororo
Pere to gbo pe molowo
O fe bami role in my roro (Rolce Royce)
Pere to gbo pe molowo
Were were she don dey go low
Kiakia she don Dey go low o
Were were she don Dey go low o
Kiamosa she don Dey go low

Young rich Nigga
Me no dey like raise shoulder
As a young real Nigga
Me no dey snitch my Niggas
For the Unbelievers
Sha know say God no be Man
As a young believer
I know say Jah go do am

Pere to gbo pe molowo
Oti fe sare di iyawo
Pere to gbo pe molowo
She follow on insta she dm me now
Pere to gbo pe molowo ahh
Dem don Dey snap photos, see dem (see dem)
Dem don snap photos
Dem don dey post photos
Say pop sef don Dey look for me now

Ayee o, Aye ope meji
Emi nikan laye mi
Ma jaye ori mi
Kin to gbe omo meji
Ma shaye fun iya ibeji

Oh my lord
You know say na this money dey ginger ilebu
Oh my lord
I know say na this money fit ginger dem chele... i say i say

Pere to gbo pe molowo
Shawty wanna be my ololo
Pere to gbo pe molowo
The boyz wanna sip my ororo
Pere to gbo pe molowo
O fe bami role in my roro (Rolce Royce)
Pere to gbo pe molowo
Were were she don dey go low
Kiamosa she don Dey go low o
Were were she don Dey go low o
Kiakia she don Dey go low
Were were, kiakia kiakia

Ajuwire them go tire

(ITG on the beat)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ajala Olawalker
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ajuwire

Tags:
No tags yet