Nje eti Gbo!
Nje eti Gbo uh!
Nje eti Gbo oh!
Aja to ba wole tekun ( na blood be him bathing water)
I dey Grind I dey Try hustle (like person wey no Getti Maga)
Dey my day I no find Trouble( I'm living my life I no like e Quanta)
Time na money, money Na time ( Omo iya mi Shey you know the matter)
I no fit do nine to five
Me I no fit pop collar
Ise Orin ni ori ran mi
Na my music go take me far
Me I no fit take their trash
Cause me I no be lawma
I wan busrt up instrumental
Oya 6ix carry them go far
Ase Lon normal Normally
Talon normal Normally
Me I no fit do am normally
Cause emi o normal
Talon normal Normally
Ase Lon normal Normally
Me I no fit do am properly
Emi mo ti ja ja
Ja eli ja moti ja mo won lowo
Sa moti sa moti sa mo won lowo Them wanna hold me down
Emi ekun mo ti bo mo won lowo Ota fe ta canopy
Won Seleya ara wan
Before them go start the party Me I don tear canopy
Kamari!
Wetin go cause sapa ka ma ri Wetin go cause yawa ka ma ri
I Dey pray make blessings cover me
So no Dey bother to Dey bother me
Cause me I go live my life
The way me I like
I no need your advice
I no fit change walahi
I no fit do nine to five
Me I no fit pop collar
Ise Orin ni ori ran mi
Na my music go take me far
Me I no fit take their trash
Cause me I no be lawma
I wan busrt up instrumental
Oya 6ix carry them go far
Ase Lon normal Normally
Talon normal Normally
Me I no fit do am normally
Cause emi o normal
Talon normal Normally
Ase Lon normal Normally
Me I no fit do am properly
Emi mo ti ja ja