O my jailer
O my jailer aaaa Alale o
I almost start to craze
I been dey follow person wey know road
I almost lost my way (uuuu)
I ended up talking things
Coz Late night I cry in vain
And my Doctor said my days are numbered
Now I go depend on pills (wo wo)
If my mom go ask all them doctors
Wetin dey wrong my son na
And hear say nothing o madam
Nothing dey wrong your son na he dey take weed
He dey take weed
If my mom go ask all them doctors
Wetin dey wrong my son na
And hear say nothing o madam
Nothing dey wrong your son na he dey take weed
Uhh ma liver don cast uhh uhh
Ma pocket dey dry uhh uhh
And I rehab too, o I need rehab
Damn ma liver don die uhh uhh
Ma blood dey clot uhh uhh
Afe me hyea mpaebo (mpaebo)
Now I'm popping pills to live longer
Ow damn I no want die
Pills on my tongue, tears in my eyes
My soul is tearing apart
I'm popping pills to live longer
Ow damn I no want die
Pills on my tongue, tears in my eyes
My soul is tearing apart
If my mom go ask all them doctors
Wetin dey wrong my son na
And hear say nothing o madam
Nothing dey wrong your son na he dey take weed
If my mom go ask all them doctors
Wetin dey wrong my son na
And hear say nothing o madam
Nothing dey wrong your son na he dey take weed
Uhh ma liver don cast uhh uhh
Ma pocket dey dry uhh uhh
And I rehab too, o I need rehab
Damn ma liver don die uhh uhh
Ma blood dey clot uhh uhh
Afe me hyea mpaebo (mpaebo)
Too many things mama hear
But only few things she dey see
Mama call ma phone 12am ended in pain