Annie baby
Did she dance for you lately
Oma lay won
Gege won ma dey okay o
Eh oh two shots demma dey okay
Girlie too bad but she see something o
She wars and then sip something o
Tell me to run when I see bad thing o
If you leave that's like a sweet topping o
Please, try to dey do something o
Eee, man just dey too cunning o eh ah
Make you go in peace just know ama be popping o
Kudos dem want me toxic o
Too sure i go dey okay o
Make my body breathe my mind sef e too messy o
Gang life but dem trigger me o
And two shots demma dey okay o
Pay me some respect when I care now
Put them for their place and then sip some
No pumpum for them dem nuh deserve
These motherf*ckers wannabees ah
Leave I say leave, I say leave, got my weed out
These anger issues dangling out
Give me two shots make I dey okay o
Hey D heard you called me baby
Open your eyes see my body guarding
If I'm bey that don't make you jay Z
Oohh see lately been on these peace mission crazies
But this thing wey you talk lately o
Fit make me crazy o
Leave now before I do something o
Girlie too bad but she see something o
She wars and then sip something o
Too sure she go dey okay o
Make my body breathe my mind sef
E too messy o
Gang life but dem trigger o
And two shots demma Dey okay o
Make you go in peace just know ama be popping o
Kudos dem want me toxic o
Too sure I go Dey okay o
Put them for their place and den sip some
No pumpum for them dem nuh deserve
These motherf*ckers wannabes ah
Leave I say leave I say leave got my weed out
These anger issues dangling out
Give me two shots make I dey okay o