Yeye yeyee
Zickyway noni hayayaya
When you no get you no go fit flex
Life is not fair,now you hating yourself
Gbemidebe kin malo lele
Je kin jenbe as I no get label
Let me go! Have been on the road
Kilode ton pariwo oh
Kilode ton pariwo oh oh
And they never know where am coming from
Kilode ton pariwo oh
Tom Tom no Carry go oh oh
Stop to dey complain
Bu kurube yen sori
Ki igi gogoro malo gun mi loju
Moya tete gbori
The story lines no be sabi news
The matter no funny
And if you dey call me I no dey pick
Brother kon shey ejo mi
Stop to dey complain
Bu kurube yen sori
Ki igi gogoro malo gun mi loju
Moya tete gbori
The story lines no be sabi news
The matter no funny
And if you dey call me I no dey pick
Brother kon shey ejo mi
Soso take my pains away
I con dey sing biti omahlay
Pe kori gbemi trabaye
This kind life mio le shalaye
Soso take my pains away
I con dey sing biti omahlay
Pe kori gbemi finale
This kind life mio le shalaye
Another day another progress for another man
Another day another problem for another man
You see the other man he don get money for another plan
The other one,person wey no get money no get plan
Stop to dey complain
Bu kurube yen sori
Ki igi gogoro malo gun mi loju
Moya tete gbori
The story lines no be sabi news
The matter no funny
And if you dey call me I no dey pick
Brother kon shey ejo mi
Stop to dey complain
Bu kurube yen sori
Ki igi gogoro malo gun mi loju
Moya tete gbori
The story lines no be sabi news
The matter no funny
And if you dey call me I no dey pick
Brother kon shey ejo mi