Woah woahh woahhhh
Too much talk no Dey full basket
I dey last no mean say I go lose the race
Look my face
It's all about the paper chase ohh
Many many rainy days
Emi Okin complain ohh
Make jah just dey set my space ohh
Make my plan no go turn plantain ohh
I don pay my dues
Them say I don reduce
All the night me I no wan snooze
Them think say I be fool
Them think say I be fool
Top boy for the hoood
Money na the new muscle
Money na the new muscle
Shebi na money Shebi Shebi na money
Tell me what you see
It's all over
It's all over meee
Shebi na money Shebi Shebi na money
Shebi na money Shebi na money
It's all over
It's all over meee
Make I no see my padi con Dey dodge
Me sef wan pull up in a Dodge ohh
Them throw stone I dodge ohh
Me I no Dey phorr ohh
No hear wetin them talk ohh
Them Dey form posh ohh
Zero zero zerooo caution
And if I too talk
I go put in work
Me I follow road oohhh
Just to get the doo
No borrow pose
E mi ofe toro owo ohhh
Make them no go use me kpo
Them no fit code me
On myyyy codeine
Monma fa kpolii
Shebi na money Shebi Shebi na money
Tell me what you see
It's all over
It's all over meee
Shebi na money Shebi Shebi na money
Shebi na money Shebi na money
It's all over
It's all over meee