Back to Top

BAGBWOY - chosen one Lyrics

BAGBWOY - chosen one Lyrics
Official

The matter too plenty if you ask me i no fit to talk
I see one blind man wey dey ask road from a deaf man
Me just dey one corner with my cana i dey observe them
Make dem clear the blind man who he dey align is a deaf man
Wetin dey play for this industry he be like magic
No justice for mohbad what happened to oladips
I know wetin dey xup but no be my mouth una go hear gist
Las las all of us go turn bandit
No come tell me say my vibe is not enough
No come tell me say i don shit for church
No come tell me say my hands stain with blood
I no fit to chop i no fit to ball
No come tell me say i no go dey on top
No come tell me say i dey hard to trust
No come tell me say i no love to love or am not am the chosen one
Been through a lot things you can't go through
Am fighting for my life this is world war three
Change is constant migos don remain one,i wan spit my mind gimme lean bottle
I no dey do one na two bootles no go commit crime if your judge gat you
You don't need no crime all you need is backwoods bagbwoy stay fly he be like parachute
Parachute wey i talk no be like parachute wetin i mean be say if i para i fit shoot
As a hustler no beef your fellow youth you fit get today tomorrow make you no get
Everything wey dey play people are insane i don't know who to trust God abeg o

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adesida Bisade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BAGBWOY

BAGBWOY - chosen one Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: BAGBWOY
Language: English
Length: 2:26
Written by: Adesida Bisade

Tags:
No tags yet