No time for kele
Financially horny like a bastard
You know my time no fit wait
Steady turning turning roller coaster
Me I dey fire bazuka
My law giver to giver
Me I no be taker to taker
Anytime you cross you go carry my cross
If you no sense nigga wise up
Sexy deals me I turn on
I no be 48 wey dey find 2
Quick one
I tell you my nigga
Anytime bahda drop make you fo s'oke
Long time on the road I'm here finally
Jiggy all my life
I no dey shalaye
Kilo kilo
Kilometers I don go
I dey find my money
If you get problem call god
I say no come dey worry me my gee
As I dey personalize my problem
Oga mi personalize your problem
I dey find my money and happiness
I put in work on a regular basis
No phone call in my cellular
When I shine my 32 make you know
Happiness wan injure me
From normal to standard
Bigger to Biggest
Kele na last thing
Dollar over Naira
Currency impotent
I tell you my nigga
Anytime bahda drop make you fo s'oke
Long time on the road I'm here finally
Jiggy all my life
I no dey shalaye
I tell you my nigga
Anytime bahda drop make you fo s'oke
Long time on the road I'm here finally
Jiggy all my life
I no dey shalaye
Kilo kilo
Kilometers I don go
I dey find my money
If you get problem call god
I say no come dey worry me my gee
As I dey personalize my own problem
Oga mi personalize your problem
I dey find my money and happiness
Kilo kilo
Kilometers I don go
I dey find my money
If you get problem call god
I say no come dey worry me my gee
As I dey personalize my own problem
Oga mi personalize your problem
I dey find my money and happiness