I no sabi carry overload
Carry your cross make I carry mine
Girly come gimme love no dey whine
If I no get money who go dey
You go japa
Only me only me
Only me wey go dey for myself
Only me only me
Only me wey go fight for the love
I no sabi do pass myself
Life na good life teacher
If you get money show love
If I see mine gbakoje
Only me only me
Only me wey go dey for myself
Only me only me
Only me wey go fight for the love
Ogologo ogologo
Make my money dey ogologo
Ogologo ogologo
Make my people dey ogologo ndu
Ogologo gologo
Make my money dey ogologo
Ogologo gologo
Make my life dey ogologo
Daily I'm chasing paper
Make I no go beg for bread
I remember maths teacher for school
Him sabi count but him no get
Anywhere you see money you go see me
Only good things manifest
Soldier come soldier go back
Kala still dey Barrack
Only me only me
Only me wey go fight for the love
Only me only me
Only me wey go dey for myself
Only me only me
Only me wey go fight all the pain
Only me only me
Only me wey go dey for myself
Ogologo ogologo
Make my money dey ogologo
Ogologo ogologo
Make my people dey ogologo ndu
Ogologo gologo
Make my money dey ogologo
Ogologo gologo
Make my life dey ogologo
Ogologo ogologo
Make my money dey ogologo
Ogologo ogologo
Make my people dey ogologo ndu
Ogologo gologo
Make my money dey ogologo
Ogologo gologo
Make my life dey ogologo