Back to Top

Come Home, The Family Miss You Video (MV)

Performed By: Bamila
Language: English
Length: 2:37
Written by: Rotimi Adeyemi

Bamila - Come Home, The Family Miss You Lyrics
Official

Omo oro mi, omo oro mi
I am sorry
Omo oro mi, omo oro mi
Mila
Look, see
I got a call from my mom, felt the pain in her voice
It's been long she last saw the youngest of her boys
Since I left home I dey grind, shuffling through the noise
But I'd be lying if I told you that I didn't have a choice
Cause if raba no dey, I no like to dey dey
Na the reason omo ope o fi lole
Na money, omo lile na money
But nah, you'd never understand
See, I kept running from reality, what? Omo no salary
You don ever grind so hard but na failed screenshots full your gallery?
And my father had multiple reasons to be mad at me
This wasn't his plan for me, but who I had to be
Still I know you're proud of me, this ain't no flattery
Shebi eyin le so mi ni Oriyomi
Nothing wey my mama no go do for me
Went from looking out for me, to looking for me
Omo oro mi, omo oro mi
As I dey hustle for the glory
I no forget where my home is
For the distance, I am sorry
If you know me, if you know me
You go sabi all of my stories
Tell mumsi that I'm coming
I'll be home soon I am sorry
See, no be lie, e reach make bobo cry
But bobo no go die till he see billi eye to eye
I kept drilling, blood spilling aside, no dey whine
Nothing wey bobo never do for the grind, all the time
To see your mum struggling go really break your spirit
Na why sometimes when you call me I dey shame to pick
Another lie, another excuse, no fit drop pin
Motivation that I need to be rich
I feel sick every time you call me but couldn't reach me
And then you drop a message that you miss me
The pain me got f*cking with drugs like I'm Whitney
Kush in lungs, my liver dying of whiskey
This shit for the family, the hustle is a part of me
This music shit is more than just a plan to me
Bobo mi if you win, then you're top of the game
But if you lose, omo oro mi, no dey there to explain
Omo oro mi, omo oro mi
As I dey hustle for the glory
I no forget where my home is
For the distance, I am sorry
If you know me, if you know me
You go sabi all of my stories
Tell mumsi that I'm coming
I'll be home soon I am sorry
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Rotimi Adeyemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bamila

Tags:
No tags yet