Back to Top

banta - Wallet Lyrics



banta - Wallet Lyrics
Official




Mmmm aii
I do not do the regular
Banta on D record
Is Banta on the mic eh
Dem been Dey shank me, when I Dey broke..
When I no get money, I no chop
Dem been Dey shank me ,when I Dey broke
When I no drink water, I no chop
But na jejely jejely time the Go oo
So i went on a low
Cuz everyday man the old..
Na jejely jejely time the Go oo
So I went on a low
Cuz everyday man the old ..
Daddy come wire my Aza, azaaa
When they call men, Make I enter. enterr ah
Come wire my Aza, azaa
When they put call, Make E enter. enterr ah
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
This year no be last year
Last year E no be this year
This year , we go getty money o
This year, we no go bury mommy yo
This year no be last year
Last year E no be this year
This year , we go getty money o
This year, we no go bury mommy lie lie
Enemies ti o fe pa mi na
I no Dey mind , na dem sabi now
They see the money coming now
They want to be my paddy man
Enemies ti o fe pa mi na
Me I no Dey mind , na dem sabi now
My life is sweet like Ribena
They want to have a sip, of me now
Everyday I Dey grind, I Dey pray
Make the money come in , my way
They see the money coming now
They want to turn my friends
Daddy come wire my Aza, azaaa
When they call men, Make I enter. enterr ah
Come wire my Aza, azaa
When they put call, Make E enter. enterr ah
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Mmmm aii
I do not do the regular
Banta on D record
Is Banta on the mic eh
Dem been Dey shank me, when I Dey broke..
When I no get money, I no chop
Dem been Dey shank me ,when I Dey broke
When I no drink water, I no chop
But na jejely jejely time the Go oo
So i went on a low
Cuz everyday man the old..
Na jejely jejely time the Go oo
So I went on a low
Cuz everyday man the old ..
Daddy come wire my Aza, azaaa
When they call men, Make I enter. enterr ah
Come wire my Aza, azaa
When they put call, Make E enter. enterr ah
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
This year no be last year
Last year E no be this year
This year , we go getty money o
This year, we no go bury mommy yo
This year no be last year
Last year E no be this year
This year , we go getty money o
This year, we no go bury mommy lie lie
Enemies ti o fe pa mi na
I no Dey mind , na dem sabi now
They see the money coming now
They want to be my paddy man
Enemies ti o fe pa mi na
Me I no Dey mind , na dem sabi now
My life is sweet like Ribena
They want to have a sip, of me now
Everyday I Dey grind, I Dey pray
Make the money come in , my way
They see the money coming now
They want to turn my friends
Daddy come wire my Aza, azaaa
When they call men, Make I enter. enterr ah
Come wire my Aza, azaa
When they put call, Make E enter. enterr ah
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
Nothing do my wallet ohh
Nothing do my wallet o
Abi they getty two head ooh ?
I the do ,I no Dey see to collect oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Izuka Gabriel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: banta



banta - Wallet Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: banta
Language: English
Length: 2:37
Written by: Izuka Gabriel

Tags:
No tags yet