Back to Top

MGL Video (MV)

Performed By: Barry Famous
Language: English
Length: 2:31
Written by: Barry Famous

Barry Famous - MGL Lyrics
Official

Too much money eyes out. Too much money iced out
Bar ry Fam ous (feel me)
As I dey pray for money, I dey pray for good life
Goody health
Make I chop life, live life. I go chop life

Make I chop life, live life. I go chop life (more good life) ayi
I don run kilo mi, kilo mi, kilometers (Ehh)
Pelu, Philomena, make you cool my temper

Pelu, Philomena, make you cool my temper (abeg cool my temper o philomena oh)
Biggy bom bom, licky tom tom, me I like am
The way you move am, the way you move ah ah ah
The way you money am ah ha ah ha (e dey shake, e dey shake)
Nwanne onwero ka osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri
Cos life get as e be but you go see tomorrow (you go see front walai)
Tell me wetin I know do (wetin)?
Tell me wetin I never do (wetin)? Say, make I know (wetin)? Ehh
Cos you never see me for my Benz
Cos you never see me for my Lexus(I don dey for street ehh)
You say I slow
Tomorrow imma pull up in my Lamborghini
Nwanne ị jee ije anyị jelu nwanne ị kwelu
I don mount my guard for ochele since e don tey
I can tell, I can tell

Pelu, Philomena, (dem no catch me, yes) make you cool my temper (philo make you cool my temper ayi)

Pelu, Philomena, make you cool my temper (philo cool my, touch my dada make I)

Nwanne onwero ka osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri (we go manage am)
Cos life get as e be but you go see tomorrow (you go see front)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Barry Famous
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Barry Famous

Tags:
No tags yet