Ye ye ye ye ye ye ye ye
Call me Beehbryt baby ye ye
Odo odo Doka shot odo odo
I for run the show for you
I for buy motor for you
I for rob the bank for you
Girl I fit to die for you
But you no dey look my face
And you no dey come my place
Girl you run me strict aye
And you no reason my case
Oh my baby kilode
Why your love dey fade away
No dey do like Yetunde
Please don't break my heart today
Mo ni ko gbe fun na na na
You know say me I love you die
Oya do the na na na
You know say love e no dey die
Wetin you want
Is it love or money oh
(Love or money oh)
Or is it because I no get money oh (I no get money oh)
Shey you want to leave
Aye mi temi oh (aye mi temi oh)
Say enjoyment is necessary oh (necessary oh)
Where the money dey show da da
Na where my kpalas dey show da da
Where the money dey flow pra pra
Na where my baby dey show da da
Where the money dey show da da
Na where my kpalas dey show da da
Where the money dey flow pra pra
Na where my baby dey show da da
I no dey look another baby
Say na you wey be my baby
Why you want to leave my baby
Why you do like this my baby
But you tell me before
Say na loving you want
Shey na wetin you been dey talk
But less than two seconds
You start to dey form
And you no come dey pick my call
Oh my baby kilode
Why your love dey fade away
No dey do like Yetunde
Please don't break my heart today
Mo ni ko gbe fun na na na
You know say me I love you die
Oya do the na na na
You know say love e no dey die
Wetin you want
Is it love or money oh
(Love or money oh)
Or is it because I no get money oh (I no get money oh)
Shey you want to leave
Aye mi temi oh (aye mi temi oh)
Say enjoyment is necessary oh (necessary oh)
Where the money dey show da da
Na where my kpalas dey show da da
Where the money dey flow pra pra
Na where my baby dey show da da
Where the money dey show da da
Na where my kpalas dey show da da
Where the money dey flow pra pra
Na where my baby dey show da da