See I no dey blow treess Brother...
I no dey smoke no weed oo
Never will i pop some pills
Koju ma ribi
Make dem no miss me
I dey pity my Kidney
I no dey mind wetin dem talk
Na wetin I know I dey chop
Peer pressure no dey catch me gan
Dem lifestyle no entice me Joor
Am just living
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Am just living
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Awon kon lo Nigba kan ri
Won mo nigga kan ri
Shebi nigga ta n wi
Copy whole personality
You dey seek validation
Omo Pastor sha gbo lo
When you enter this Lagos?
Remember Drug no be Big Boys
O fe Igbo, make e no turn you addict
Ogbeni O, maje ki colos payin
O fe Igbo, make e no turn you addict
Ogbeni O, maje ki colos payin
Am just living
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Am just living
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Living Living oo
Living oh...Living Living oh
Living Living oo
Living oh...Living Living oh