Medɔ wo papa
Wo bɛ kasa
But it doesn't matter (It doesn't matter)

Sweet sugarcane like you fell from heaven ohhh (Aye)
Ɔhemmaa you for be my blessing ooh (Shiii)
Brought me pure pure love with meaning (Ok)
Who I am to deny these feelings that I'm feeling?
Now I go gather myself for you
Make the future be bright for you
Latest fashion I buy for you
Respect I go give to you
Now I go better myself for you
Be my one no be number two
I go kill I go die for you
I give all my heart to you
Say if the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay (Make you stay)
If the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay
You make my heart go
Boom boom boom boom boom boom
All I feel is love I think I'm falling in love

Fire no fit burn fire (Ou ohhh)
Now for you my heart go burn with desire (Only you)
Oh baby I no go retire (Aba)
I will love you love you darlin forever (Ou ohhh)
Now I go gather myself for you
Make the future be bright for you
Latest fashion I fit you
Respect I go give to you
Now I go better myself for you
Be my one no be number two
I go kill I go die for you
I give all my heart to you
Say if the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay (Make you stay)
If the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay
You make my heart go
Boom boom boom boom boom boom
All I feel is love I think I'm falling in love
You make my heart go
Boom boom boom boom boom boom
All I feel is love I think I'm falling in love
Medɔ wo papa
Wo bɛ kasa
But it doesn't matter (It doesn't matter)
Medɔ wo papa
Wo bɛ kasa
But it doesn't matter (It doesn't matter)
Medɔ wo papa
Wo bɛ kasa
But it doesn't matter (It doesn't matter)
Medɔ wo papa
Wo bɛ kasa
But it doesn't matter (It doesn't matter)
Say if the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay (Make you stay)
If the Lord came today and say he'll take you away (Take you away)
I go fight and quarrel pray he make you stay
You make my heart go
Boom boom boom boom boom boom
All I feel is love I think I'm falling in love
You make my heart go
Boom boom boom boom boom boom
All I feel is love I think I'm falling in love
You make my heart go boom boom boom
Make my heart go boom boom boom
You make my heart go boom boom boom
Make my heart go boom boom boom
You make my heart go boom boom boom
Make my heart go boom boom boom
You make my heart go boom boom boom
Make my heart go boom boom boom