Keep me safe
Help me please
Uhhmm oohn oh ohhn ohhn
I am just a kid
Can I know my offence?
Tell me what I did
To make you wan destroy me
Innocent pikin
That is who I be
But you no consider me
Online
All the bad things wey you post
I dey see it too
And the hate Inna the comments
I dey feel it too
Shey na so I go dey dress
When I grow oh no no
This example wey you give
It is bad tutu
All the bad things wey you post
I dey see it too
And the hate Inna the comments
I dey feel it too
Shey na so I go dey dress
When I grow oh no no
This example wey you give
Keep me safe online
I just wanna be
Safe online
It's a distinct part of me
Keep me safe online
Oh keep me safe
Keep me safe
E be like dis internet thing o (thing o)
Na double-edged sword wey dey swing o
You dey post for the laugh, for the cruise, you know
But the pikin wey dey watch you dey grow, you know
See that aunty wey dey steady break the net
With all the fine fine picture wey she just dey post
But the pikin wey dey follow you dey sweat you know
Because na your life be the standard wey she get you know
Think before you post, make you no forget
The pikin wey dey watch you make she no regret
Think before you post, make you no forget
The pikin wey dey watch you make she no regret
No be say you no go fit laugh and jolly
But the way wey you dey do am make e no be folly
Think about the pikin wey dey learn from tele
Keep'em safe online
Make we save the story
Keep me safe online
I just wanna be
Safe online
It's a distinct part of me
Keep me safe online
Oh oh keep me safe
Keep me safe
Don't you realize
Don't you realize the things it does to me
All over the space
Posting all the things that I'm not meant to see
Making me question
Keep me under pressure
Ohhh ohh ohh
Don't you realize?
Keep me safe
Ohh ohhh ohh
Keep me safe (don't you realize)
I just wanna be safe
Keep me safe
Keep me safe