Back to Top

Pull up Video (MV)

Performed By: Bhadman T-Yung
Length: 2:45
Written by: Bhadman T-Yung

Bhadman T-Yung - Pull up Lyrics

Oya make we pull up pull up
Make we roll up roll up
We go dey burn up burn up
Steady we go pull up pull up
We go dey roll up roll up
We go dey burn up burn up

When we pull up
Pull up with the Benz o
When we pull up
Pull up with the men o
Everybody just dey halla
Say t yung don come again
And he come with wahala
I say when we pull up
Pull up with the Benz o
U know we outside
Nah just to dey flex o
I just wan live soft life Casanova
Make poverty stay far away I give am leg over
Steady with the lappi
Me don't want to fall down
When the money no dey if we talk them dey look us like big clown

I no dey talk much
I let my money talk for me
Even ur serious girlfriend sef she wan twerk for me
Cus she know t yung sweet and got that money
Everyday grinding but nah one day for the blood money
Chilling in Madives and the weather here is so sunny
Fine girl why u looking at me so funny?
I sabi love i con still sabi spend money
So no do me conny just give me Bobby.

Me and my geng we go dey pull up pull up
If u hating shut up shut up
Everyday we go dey burn up burn up
Oya roll up roll up

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Bhadman T-Yung
Copyright: Lyrics © KVZ MUSIC PUBLISHING, O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet