Erling Haaland
One goal no de reach me again I need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me I need a thousand
One billion no de reach me no more I need a thousand billion Dollarz
Erling Haaland
One goal no de reach me need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me again need a thousand
One billion no de reach me no more I need a thousand
Billion dollars
Ha ha ha ha ha ha
Wetin Dey sup for here
I come in the name of the son
You know I'm a big boy so I'm rolling in with big gun
Produced by zeldak I been jam am for juke box
On a Wednesday night so I'm drilling drilling
I Dey para from the first verse
Cuz I don cast-addy
Baani lap With her fat batty
Emi good boy
Moving radically
I be mad max no bad bunny
It's a total violation
Maxxxxximum annihilation
I Dey give her I Dey flicky flicky
Emi Haaland for my city city
I Dey give them on a low low
Either Hat trick or na Goal goal
I no fit lose guard I no wan borrow
I gats get the bag
I gats get the cash
I gats get the money
I gats make the stats
Wey Dey burst the net
Wey Dey top the chart
Cuz I be
Erling Haaland
One goal no de reach me again I need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me I need a thousand
One billion no de reach me no more I need a thousand
Billion Dollarz
Erling Haaland
One goal no de reach me need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me again need a thousand
One billion no de reach me no more I need a thousand
Billion dollarz
Ha ha ha ha ha ha
You b good boy I b bad man
You be human I be mutant
Come your city you go remember that
Not your friend nigga nor de call me gang
Took a loss need a get back
Put the pistol under d cover
Dem see my beard beard this people think say I b old man
But I b young man
But de take my steps like d old man
Move smart like the old man
Wete we de see you no de see am
We be lions you just b cobra (snake)
I Get your type and he na mamba
Very very very very big anaconda
Erling Haaland
I say I be Erling Haaland
Score the goal like Erling Haaland
1000 billion dollarz gonna make you a trillion dollarz
Er er er er er er er
Erling Haaland
One goal no de reach me again I need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me I need a thousand
One billion no de reach me no more I need a thousand
Billion Dollarz
Erling Haaland
One goal no de reach me need a thousand
10 man no fit hold me you go need a thousand
Three women no de reach me again need a thousand
Thousand billion dollarz