Back to Top

Big Tesko - Show Yourself Lyrics

Big Tesko - Show Yourself Lyrics
Official

Aboy show yourself
If I no go heaven I can't go to hell
If dem no one knack you Oya finger yourself
Pick up instantly all my niggas Dey press
All my Niggas dey what!?
Lyrical mafia
Omnipotent I want to pause time
Se oti ri werey to mu custard
Awon popo gan gan ni Fraudster
Go and tell them akpo is constant
Shebi if murder them go tie my hand and lock me up inside kirikiri
Moti jiya moti suffer
Se o mo nti oju mi ti ri
Mua abulo kwa ajebutter aki Hausa no be kwilikwili
Stacking stacking up up till e reach the ceiling ceiling
Huh!
All this bitches get out
That money must fall out
I one blow like knockout
Na dollars I one Dey count
Back then in the trenches
Wetin I Dey wear na my undies
When am chilling with my homies
Ihe mu na enyi zi bu fendi
If you don't like me f*ck off
My rap na atozi ka agidi jollof (jollof!)
I said enough is enough
Make bad Belle stay far from us
Yeah!
Please don't give up
Have you heard what I said
Please don't give up
Some people believe that we today we will be like idiot
And Which is I'm an idiot
But I still never give up
Nwanne ego bu joy
But enwelom joy
I always put my grind on repeat till I reach the top
Awon eleyi nipe moti fagbo but obulo my fault
I can't give up because you know success cost a lot
Nothing Dey pa
Zero fuga
Ofe wa bami sere osupa
X drop beat make i panel beat am
Make I carry your matter for head osuka
I will be right back like Wan Bissaka
All my guys wey Dey ball we Dey ball like barca
I mean tikitaka
Bless me with one Maga
Wey go get money like Jowizaza

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Aboy show yourself
If I no go heaven I can't go to hell
If dem no one knack you Oya finger yourself
Pick up instantly all my niggas Dey press
All my Niggas dey what!?
Lyrical mafia
Omnipotent I want to pause time
Se oti ri werey to mu custard
Awon popo gan gan ni Fraudster
Go and tell them akpo is constant
Shebi if murder them go tie my hand and lock me up inside kirikiri
Moti jiya moti suffer
Se o mo nti oju mi ti ri
Mua abulo kwa ajebutter aki Hausa no be kwilikwili
Stacking stacking up up till e reach the ceiling ceiling
Huh!
All this bitches get out
That money must fall out
I one blow like knockout
Na dollars I one Dey count
Back then in the trenches
Wetin I Dey wear na my undies
When am chilling with my homies
Ihe mu na enyi zi bu fendi
If you don't like me f*ck off
My rap na atozi ka agidi jollof (jollof!)
I said enough is enough
Make bad Belle stay far from us
Yeah!
Please don't give up
Have you heard what I said
Please don't give up
Some people believe that we today we will be like idiot
And Which is I'm an idiot
But I still never give up
Nwanne ego bu joy
But enwelom joy
I always put my grind on repeat till I reach the top
Awon eleyi nipe moti fagbo but obulo my fault
I can't give up because you know success cost a lot
Nothing Dey pa
Zero fuga
Ofe wa bami sere osupa
X drop beat make i panel beat am
Make I carry your matter for head osuka
I will be right back like Wan Bissaka
All my guys wey Dey ball we Dey ball like barca
I mean tikitaka
Bless me with one Maga
Wey go get money like Jowizaza
Aboy show yourself
If I no go heaven I can't go to hell
If dem no one knack you Oya finger yourself
Pick up instantly all my niggas Dey press
All my Niggas dey what!?
Aboy show yourself
If I no go heaven I can't go to hell
If dem no one knack you Oya finger yourself
Pick up instantly all my niggas Dey press
All my Niggas dey what!?
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adefemi Babatunde
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Big Tesko

Big Tesko - Show Yourself Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Big Tesko
Language: English
Length: 2:22
Written by: Adefemi Babatunde
[Correct Info]
Tags:
No tags yet