Back to Top

BIGJAS - Saddest Shit(02/27/2024) Lyrics



BIGJAS - Saddest Shit(02/27/2024) Lyrics




Iru aye Wo lawa
Iru aye Wo lawa

E no easy to lose who you love
Omo e pain me gann
Oju mi tife fo
I don cry for long

Buh I no go cry anymore
Ashebisheka Sheri won
Won ti paje shey ri nkan
Wtf you're gone

Fine boy from the ghetto
Otunpawo won je'o rilo
This kind life wey we dey so
No be play,no be joke o

My eye don red o
Couldn't even say hello
My ears just dey echo
I wish God you could bring him

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

I don cry tire
My head don dey scatter
So so wahala
Na hin full for this life

I don cry tire
My head don dey scatter
So so wahala
Na hin full for this life

If I do you wrong no too vex for me
Pity myself pity my mommy
Wetin I Dey find make e no kill me
Just want to flex
Want to gumbody

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Iru aye Wo lawa
Iru aye Wo lawa

E no easy to lose who you love
Omo e pain me gann
Oju mi tife fo
I don cry for long

Buh I no go cry anymore
Ashebisheka Sheri won
Won ti paje shey ri nkan
Wtf you're gone

Fine boy from the ghetto
Otunpawo won je'o rilo
This kind life wey we dey so
No be play,no be joke o

My eye don red o
Couldn't even say hello
My ears just dey echo
I wish God you could bring him

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

I don cry tire
My head don dey scatter
So so wahala
Na hin full for this life

I don cry tire
My head don dey scatter
So so wahala
Na hin full for this life

If I do you wrong no too vex for me
Pity myself pity my mommy
Wetin I Dey find make e no kill me
Just want to flex
Want to gumbody

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold

Why do legends die (whyyyyyyyyyyy)
Where do legends go (gooooooooooo)
Watch over my brother
This world is so cold
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Babatunde Abayomi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BIGJAS



BIGJAS - Saddest Shit(02/27/2024) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: BIGJAS
Language: English
Length: 2:49
Written by: Babatunde Abayomi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet