Back to Top

Bizzonthetrack - Want to (feat. J Snupe) Lyrics

Official

See fine girl make the booty bounce make a fella wanna love you
See fine girl gat a pretty shape I just might wanna have you
See fine girl gat a pretty smile baby girl I wanna Hi you
See fine you carry my heart go o
She wantu she wantu she wantu do me lowkey
She wantu she wantu she wantu do me strong thing she wantu she wantu she just dey colobi my bodi
She wantu she wantu she wantu spend my money
See I'm Pablo with the moves and style Padi
Wave God awon guys ti feh fi hype pami
Your babe wann come here cos the guy sabi
She see the ride wey i bring so she wan ride pappi
But girl you know it's murder when i come thru
Je kin fun eh ni idea the things wey i wan do
Hold you down in the kitchen with my teeth on your hmmm
You be screaming Kilo Byte Kilo Byte like data bundle
And that's Litty your hair, it's Brazilian
Ima need a mopstick cos the swags dripping
Shey na your Baka dey cause this mad feeling
Or the henney in the bottle the boys be all sipping
So come give Alhaji on a lowkey
Cos your body doper than my poli
And you know I'm all wavy
Cos I'm always overseas like the boy join navy

She no wan gimme loving
She no wan gimme loving but she wan money
She no wan gimme loving
She wan dey form! Oya Hailey Berry
Ride with me
Baby ride with me
Spend my money on you if you ride with me
Awa nowo gan we been spend money
Ma form fun mi baby joh fun mi
Je kin gbe eh shaye oh
Je kin gbe eh shaye oh
Matoju eh if you ride with me

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adebisi Ahmed
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Bizzonthetrack - Want to (feat. J Snupe) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Bizzonthetrack
Language: English
Length: 3:26
Written by: Adebisi Ahmed

Tags:
No tags yet