Back to Top

Black Majesty - Something (feat. Joey Sarf & Sonofuche) Lyrics

Black Majesty - Something (feat. Joey Sarf & Sonofuche) Lyrics

When I am not in the mood
That's when she plays some rhythm and blues
That's when she plan she gon take me to the moon
That's when she squats and she acts confused
I am like ouu
That be when she dey act like a rebel
She get 3 goals
Yeah she get that treble
She wears that thing wey go man tremble
Shake the whole house
She dey cause earth tremor
Hey
This is what a king has to go through
Queen so hot
I dey sweat
I dey talk true
If I don't know anything
Girl I know you
What go turn you on
Treat you like I am supposed to
I heard you made some dinner
Which I don't know why
Cos I am gonna put my taste buds on you
Girl you just provoked my killer
Want it slow or quicker
Cos I am gonna put my distin in you

You dey do me something
See the way she look like the meal I go chop tonight
You dey do me something
See the way she dey light up my world with just a smile
You dey do me something
See the way she dey go low like she dey exercise
You dey do me something
See the way she dey whine
She dey twist e dey boss my mind
Baby gimme something
Baby gimme
Baby gimme
Baby gimme

There's something about you that makes me go nuts
I go buy you ref
You go shun dey pick bolts.
There's a space that you hold
Right inside my heart.
Love without condition never go wax cold.
I'm never gonna fail you in life
You know that I deal
In the affairs of your love
Baby come and let's chill.
Menyɛ Nkosua nanso bכ me ka
Mame bill
Even if you senseless
My love go make you feel.
Your presence in my life
Really dey make I feel blessed.
You were sent from above
To calm my nerves and stop ma stress
Sɛ כma me peg na ma taba
Nti wei mpo na ɛyɛ me dɛ yi
How much more
Ne nsa da me chest
Fa me kכ wabusua hכ na menkכ hyɛ wo kawa
Mede wo ba fie aa
Na makyerɛ wo sɛ Nyame wכ ha

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kingsley Kporjroh, Joey Sarfo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Black Majesty - Something (feat. Joey Sarf & Sonofuche) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet