Hmmm
Onanana
Nanana
(its Yung flight on the beat)
Blaqboi
How many knows?
As e dey go
Chaii obidego
I've been trying my best to be somebody oh (somebody oh)
Blaqboi oh (See)
And i take the challenge
Killing my fears, Keep going there
They tell me say i no go see the light
For darkness na me be their light
See brother man
If e hard me i go take the next step follow am
Cuz me i de here dey run my race like Usain bolt
I no get time for stories
As i de climb my ladder oh
Life is so hard so me i go harder
I no de send anybody man bigger oh
Give what belongs to Cesar to Cesar
As i de go i de fight sapa
I de find money so the boys dey para
Na only God na him be pillar
I get mind like I'm a drug dealer
I be One Man Mopo
One Man Squad wey dey carry dem along
Never give up na e dey my motto oh
Man stand strong na e dey my Polo (See)
Do you see the potentials
The spirit and the zeal, i get am
As i de move i de check time
And if i win i go do like Bellingham
For this life man cannot be satisfied
Everything i get me i don sacrificed
So me i come calm down kon analyze
Situation of things me i no fit understand
As i de climb my ladder oh
Life is so hard so me i go harder
I no de send anybody man bigger
Give what belongs to Cesar to Cesar
As i de go i de fight sapa
I de find money so the boys dey para
Na only God na him be pillar
I get mind like I'm a drug dealer
I be One Man Mopo
One Man Squad wey dey carry dem along
Never give up na e dey my motto oh
Man stand strong na e dey my Polo
See
Obidego
As e dey go
How many knows?
I've been trying my best to be somebody oh (somebody oh)
Blaqboi oh