Scarface wey Dey sing song
Eh eh eh
Aju
(Eh)
Aja
(Eh eh)
Ajuguju
(Eh)
Aja
(Eh Eh)
Ajuguju
(Eh)
Aja
(Eh Eh)
If you wanna party
And pesin dey give you trouble
(Joro jara joro)
Make you no worry
Make you tell them nada
(Joro jara Joro)
Iwo ma wobe
Shama gbe ur body
(Joro jara Joro)
You just wanna party
And bother no body
(Joro jara Joro)
Eh eh
In about some second right now
You will listen to the first verse
Brace yourself
Yah!
Beyon balo wo eh
Niwo kuwo
Iwo gbe body eh
Megan kuro
Todeba tun soji
Dance awilo
Kode tun fapa jo o
Kode tun fese jo
Let nobody take your joy away
This be your life, my nigga mulo
Let the gbedu take your pain away
Make your body start to feel good o
Emin kan sofun mi
Nothing do you
Not let bad vibe come into you
No let bad belle make them see you
Aye ti o wa yii
See it belongs to you
If you wanna party
And pesin dey give you trouble
(Joro jara joro)
Make you no worry
Make you tell them nada
(Joro jara Joro)
Iwo ma wobe
Shama gbe ur body
(Joro jara Joro)
You just wanna party
And bother no body
(Joro jara Joro)
You see eh,
My brother, my sister
This life you come
This one life you come
You need to chop your life
No look person face o
Just chop your life
Many dey go
Many dey come
See my people suffer
But many dey mumble
Many dey happy
But many dey sad
Many many men
Wan commot for this jungle
Me I no fit cry
Me I no fit die
But this life
I go chop am go plenty
Oya give me juice
Oya give me rice
Give me pomo
Make you put am like 20
Suffer suffer for all o
Na your fault be that o
Me I no fit carry ur shit o
Na your problem be that o
If you wanna party
And pesin dey give you trouble
(Joro jara joro)
Make you no worry
Make you tell them nada
(Joro jara Joro)
Iwo ma wobe
Shama gbe ur body
(Joro jara Joro)
You just wanna party
And bother no body
(Joro jara Joro)
If you wanna party
And pesin dey give you trouble
(Joro jara joro)
Make you no worry
Make you tell them nada
(Joro jara Joro)
Iwo ma wobe
Shama gbe ur body
(Joro jara Joro)
You just wanna party
And bother no body
(Joro jara Joro)