African boi
Boi oh yeah
International flakes
Got my money I flex
For the money I gumbody
My padi share update
I no like yo
You Dey move like that
Watch who you scam My guy
Popo deh knab my guy
International flakes
Got my money I flex
For the money I gumbody
My padi share update
I no like you
You Dey move like that
Watch who you scam My guy
Popo deh knab for back
Popo dey knab my guy
Omo one seconds
If them wan come
Make them come(come)
Money weh we stack no be small (small)
And if you wan cum
Make you cum (cum)
Cum cum cum
Make you no deh
Dull dull dull
Odoyewu
Doh doh doh
You know my money
Poh poh poh
No tell me say you Nuh know aaye
When you see aayee
Shole dayemo?
Toba raye koma salamo
Salamo?
Salamo
Awon temi temi pelu nikka won
Awon temi get owo ni ikawo
Me I don see something
Wey you never see
Show me something wey I never see
Ninu jungle
Buckle your shoes
Fill your energy and make it times two
Before you see yawa
You go say you get sense
Tell me now
Tell me where you get sense
Ahn ahn
Omo one seconds
If them wan come
Make them come(come)
Money weh we stack no be small (small)
And if you wan cum
Make you cum (cum)
Cum cum cum
Make you no deh
Dull dull dull
Odoyewu
Doh doh doh
You know my money
Poh poh poh
No tell me say you Nuh know aaye
When you see aayee
Shole dayemo?
Toba raye koma salamo
Salamo?
Salamo
Awon temi temi pelu nikka won
Awon temi get owo ni ikawo