Back to Top

Boi Sagzy - ATTNTN Lyrics



Boi Sagzy - ATTNTN Lyrics
Official




Hmm
African boi Dey sagzy
Dey call me
Ahh eh
So many want my attention tenttion
They want me to cool their pressure
But me Dey want my treasure treasure
Treasure wey you at pay attention
As I Dey try to click on flip on
All life and it's game like ping pong
I know why I feel like shit and a dick
When them stab me all over like a nincom
But now
But now I wanna know better
Get things done they can't stand it?
Game over
And it's not a war kind of game ever
Get things done in my kind of way better
Hmm
Them Dey like call me Coachella
If it's not money never go never
What's the point of love if it's not raba
Never call my phone if it's not raba
Get it right fellas
I Dey my zone no dey bother man
I Dey my blind no dey see other side
Other guy , or another man
You no get bag them no go see your bagger
Them no sabi my mom or know my father
Na why me Dey worky worky my brother
Recognize to be recognized
I no sleep
No sleep no sleep
No sleep all night
I gats make am over night
I gats make am over I no sleep
I No sleep no sleep
No sleep all night
I gats make am over night
I gats make am over night
So many want my attention tenttion
They want me to cool their pressure
But me Dey want my treasure treasure
Treasure wey you at pay attention
As I Dey try to click on flip on
All life and it's game like ping pong
I know why I feel like shit and a dick
When them stab me all over like a nincom
But now
But now I wanna do better
Get things done they can't stand it?
Game over
And it's not a war kind of game ever
Get things done in my kind of way better
Hmm
Them Dey like call me Coachella
If it's not money never go never
What's the point of love if it's not raba
Never call my phone if it's not raba
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hmm
African boi Dey sagzy
Dey call me
Ahh eh
So many want my attention tenttion
They want me to cool their pressure
But me Dey want my treasure treasure
Treasure wey you at pay attention
As I Dey try to click on flip on
All life and it's game like ping pong
I know why I feel like shit and a dick
When them stab me all over like a nincom
But now
But now I wanna know better
Get things done they can't stand it?
Game over
And it's not a war kind of game ever
Get things done in my kind of way better
Hmm
Them Dey like call me Coachella
If it's not money never go never
What's the point of love if it's not raba
Never call my phone if it's not raba
Get it right fellas
I Dey my zone no dey bother man
I Dey my blind no dey see other side
Other guy , or another man
You no get bag them no go see your bagger
Them no sabi my mom or know my father
Na why me Dey worky worky my brother
Recognize to be recognized
I no sleep
No sleep no sleep
No sleep all night
I gats make am over night
I gats make am over I no sleep
I No sleep no sleep
No sleep all night
I gats make am over night
I gats make am over night
So many want my attention tenttion
They want me to cool their pressure
But me Dey want my treasure treasure
Treasure wey you at pay attention
As I Dey try to click on flip on
All life and it's game like ping pong
I know why I feel like shit and a dick
When them stab me all over like a nincom
But now
But now I wanna do better
Get things done they can't stand it?
Game over
And it's not a war kind of game ever
Get things done in my kind of way better
Hmm
Them Dey like call me Coachella
If it's not money never go never
What's the point of love if it's not raba
Never call my phone if it's not raba
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Afolabi Olaide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boi Sagzy



Boi Sagzy - ATTNTN Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boi Sagzy
Language: English
Length: 2:21
Written by: Afolabi Olaide
[Correct Info]
Tags:
No tags yet