Yeah
No way
Bolaryn in the mic
Me I fit your standard
You Dey high me like ganja
You drip pass water
When I go meet your mother
You Dey tickle my fancy
Make I treat you like candy
Licky licky likey tom Tom
Licky licky likey candy
How bout the juice
How about the sauce
I don't want nothing to do with your friends so don't even judge
I'm the admin
I'm in the group
Me I no want wahala abegi no f*ck with the crew
How far with the mood
You sef you go likey to groove
You sabi the tune
Link up and I'm ready to move
Link up and I'm ready to do
Do what you've been wanting to do
Look up bitch I'm taller than you
Nice guy but I'm finna getting rude
Ayyy
Come to my place
Make I make I make you jaire
Keep it silent
Baby make I make you vibrate
Look at my face
Baby does it look like I'm playing
Fashi the rules rules bad man finna violate
(I'm like calm down calm down, like, I'm lost like, every girl in this place is just after me Why please why)
Me I fit your standard
You Dey high me like ganja
You drip pass water
When I go meet your mother
You Dey tickle my fancy
Make I treat you like candy
Licky licky likey tom Tom
Licky licky likey candy