Back to Top

Boy Travis - Street Affair Lyrics



Boy Travis - Street Affair Lyrics
Official




Hey Aboy, how e be na?
E get that your artist o
That your artist done dey done dey
Scatter everywhere o
Aboy! Aboy! Aboy!
Guy make all na clear road
Make all na clear road
Boy Travis dey come o
Who you tryna fool
Sorry o
Oga sorry o
No be waiting I wan hear for money o
My money o
Pay me my money o
Make kasala no go burst for money o
Oga sorry o
Sorry o
No be waiting I wan hear For money o
Wida
Waiting you wan come do (Aboy na)
Make men no go mouth you for gate
(Abeg commot there joor)
Me I be talk and do
Tell me how the pass wan take play
(No go whyn me o)
Wida
Waiting you wan come do
Make men no go mouth you for gate
(Who them)
Me I be talk and do
Tell me how the pass wan take play
Put am for my
Head head head head head
One puff for the
Craze craze craze craze
Put am for my
Head head head head head
One puff for the
Craze craze craze craze
Me I like the finest things
And the sexy blings
And the big big things
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hey Aboy, how e be na?
E get that your artist o
That your artist done dey done dey
Scatter everywhere o
Aboy! Aboy! Aboy!
Guy make all na clear road
Make all na clear road
Boy Travis dey come o
Who you tryna fool
Sorry o
Oga sorry o
No be waiting I wan hear for money o
My money o
Pay me my money o
Make kasala no go burst for money o
Oga sorry o
Sorry o
No be waiting I wan hear For money o
Wida
Waiting you wan come do (Aboy na)
Make men no go mouth you for gate
(Abeg commot there joor)
Me I be talk and do
Tell me how the pass wan take play
(No go whyn me o)
Wida
Waiting you wan come do
Make men no go mouth you for gate
(Who them)
Me I be talk and do
Tell me how the pass wan take play
Put am for my
Head head head head head
One puff for the
Craze craze craze craze
Put am for my
Head head head head head
One puff for the
Craze craze craze craze
Me I like the finest things
And the sexy blings
And the big big things
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
Hey my Brother
I dey for you my Brother
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Stanley Alakwuo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boy Travis



Boy Travis - Street Affair Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boy Travis
Language: English
Length: 2:51
Written by: Stanley Alakwuo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet