Back to Top

BoyBerry - No man holy Lyrics



BoyBerry - No man holy Lyrics
Official




Wagwan?
Japa!
Stepping in the place with the vibeI'm divine
Whenever you see we outside
Huh we outside
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
This life no be Kun-fu uh
Dey with me no be taboo uh
No matter Watin you want do
Make dem talk e no concern you
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
AsalamualeikunWalaikum Salam
Peace be unto youWe praying for blessings
Make our jama jama
No turn to wahala
Say no more to stressingForget all the stories
Oh no man holyNo man holy
No man holy
You gat to do what you gat to do
You only live once e no part two
Gucci dolce and prada
I love money f*ck their drama
No call my phone if it's not making money
I no get time for their talk won ni won ni
Hun olowo no dey know konji
So pay me my money I no wan hear story
Cos won ti ge eti mi lo you know
O sun mo deaf and dumb
Aroma o gbo nkan nkan
Aroma o gbo nkan nkan
A fi oro owo gangan
Make I flex cos life is YOLO
Outside everyday like Poco
Won ni bo lo ti rowo
Assignment e ma pe n be
Omoh I go live my life you know
Like there's no tomorrow oh
This life e no get part two you know
To ba ma jawo make you bami foh
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
AsalamualeikunWalaikum Salam
Peace be unto youWe praying for blessings
Make our jama jama
No turn to wahala
Say no more to stressingForget all the stories
Oh no man holyNo man holy
No man holy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Wagwan?
Japa!
Stepping in the place with the vibeI'm divine
Whenever you see we outside
Huh we outside
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
This life no be Kun-fu uh
Dey with me no be taboo uh
No matter Watin you want do
Make dem talk e no concern you
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
AsalamualeikunWalaikum Salam
Peace be unto youWe praying for blessings
Make our jama jama
No turn to wahala
Say no more to stressingForget all the stories
Oh no man holyNo man holy
No man holy
You gat to do what you gat to do
You only live once e no part two
Gucci dolce and prada
I love money f*ck their drama
No call my phone if it's not making money
I no get time for their talk won ni won ni
Hun olowo no dey know konji
So pay me my money I no wan hear story
Cos won ti ge eti mi lo you know
O sun mo deaf and dumb
Aroma o gbo nkan nkan
Aroma o gbo nkan nkan
A fi oro owo gangan
Make I flex cos life is YOLO
Outside everyday like Poco
Won ni bo lo ti rowo
Assignment e ma pe n be
Omoh I go live my life you know
Like there's no tomorrow oh
This life e no get part two you know
To ba ma jawo make you bami foh
Make I flex cos life is YOLO
Back then Lima tell me no! no!!
Say 'em talk things wey they don't know
Man can never break the bro code
AsalamualeikunWalaikum Salam
Peace be unto youWe praying for blessings
Make our jama jama
No turn to wahala
Say no more to stressingForget all the stories
Oh no man holyNo man holy
No man holy
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abdulmalik Tajudeen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BoyBerry



BoyBerry - No man holy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: BoyBerry
Language: English
Length: 2:30
Written by: Abdulmalik Tajudeen

Tags:
No tags yet