Back to Top

Story Time Video (MV)




Performed By: boyBSP
Language: English
Length: 2:35
Written by: BASHIRU SAMUEL




boyBSP - Story Time Lyrics
Official




Yeah yeah eh oh no
No questions yeah oh no
No questions yeah
Girlie wey Dey rough
My eyes yeah
Wey rough my rough my
Oh huh huh huh
Yeah yeah eh
Girlie wey Dey run for my heart yeah
Wey Dey run for my
She said I don't know
Should I stay or leave alone
Baby don't you all I own
Shey you want make I sleep alone
She said No she just wanna be alone
She don tire story mode
Say she's done and moving on
Baby would you do better please
Say this no be story time
Say this no be story time
Baby would you Please
Say this No be story time
Say this no be story time
Now she don go
I no know Wetin I go do
Be like I don turn mumu
Pass me loud make I roll my own
I don f*ck up
Them say I need doctor
Them say I need pastor
Them say I don jogoor
Baby would you do better please
Say this no be story time
Say this no be story time
Baby would you Please
Say this No be story time
Say this no be story time
Kele nah you Dey for my mind yeah
If you run leave me I go die yeah
Tell me anything I go buy yeah
And I go like Dey
With you forever
Baby girl if you leave
I go kpai
Cause I go like Dey
With you for life
Baby girl this no be story time
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yeah yeah eh oh no
No questions yeah oh no
No questions yeah
Girlie wey Dey rough
My eyes yeah
Wey rough my rough my
Oh huh huh huh
Yeah yeah eh
Girlie wey Dey run for my heart yeah
Wey Dey run for my
She said I don't know
Should I stay or leave alone
Baby don't you all I own
Shey you want make I sleep alone
She said No she just wanna be alone
She don tire story mode
Say she's done and moving on
Baby would you do better please
Say this no be story time
Say this no be story time
Baby would you Please
Say this No be story time
Say this no be story time
Now she don go
I no know Wetin I go do
Be like I don turn mumu
Pass me loud make I roll my own
I don f*ck up
Them say I need doctor
Them say I need pastor
Them say I don jogoor
Baby would you do better please
Say this no be story time
Say this no be story time
Baby would you Please
Say this No be story time
Say this no be story time
Kele nah you Dey for my mind yeah
If you run leave me I go die yeah
Tell me anything I go buy yeah
And I go like Dey
With you forever
Baby girl if you leave
I go kpai
Cause I go like Dey
With you for life
Baby girl this no be story time
[ Correct these Lyrics ]
Writer: BASHIRU SAMUEL
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: boyBSP

Tags:
No tags yet